One For Di Road
Read Online

One For Di Road

(0 Ratings)
1
$10.00

Dis na big collection of difren difren writing for Naija Pidgin wey touch plenty matter; from love to matter wey concern our country politics and economy. Dis work show sey Naija Pidgin dey gidigba as language for everybody for Nigeria and we fit tek am teach for school and do other things and pipul go happy well well.

-      Professor (Mrs) Rose Aziza

Frequently bought together

© 2026 ERIATA ORIBHABOR. All Rights Reserved.

Powered By