
Di main reason for dis book na to provide difren difren pidgin words, phrases, sentences to help pipul wey wan learn Naija pidgin - and for Nigerians to enjoy di plenty-plenty advantage wey di language carry. Somehow, many Nigerians no know how far words/phrases from their tribes don enter Naija pidgin wey dey progress day by day from yesterday.
Eriata Oribhabor