EN
USD
Downloadable
How To Avoid Taxes Legally - PIDGIN VERSION
P
Paul Olubunmi
(0 Ratings)
1
$4.90
$15
Buy now
Details
Reviews
Goviment dey collect tax.
But e still get some businesses wey dem no fit touch, legally.
Many Nigerians dey overpay tax because dem
no sabi wetin law talk
.
Meanwhile, some pipo dey do business
clean-clean
and still dey enjoy zero tax.
π This book go show you:
Which businesses no dey pay tax at all
Which ones get 3 - 5 years tax-free window
How SMEs fit arrange business make tax no drain profit
Wetin Nigeria Tax Act 2025 really talk (no grammar, simple & clear pidgin)
No be tax magomago, Na correct knowledge.
If you be:
β Business owner
β Startup founder
β Hustler wey wan grow well and keep your money
β Investor wey dey reason big project
This book na must-buy.
π Read am once. You go save plenti money every year.
Buy am now, before tax chop wetin e no suppose chop.
Frequently bought together